When Don Think Say We Don See Everything For This Our Obodo Naija.

One guy wey enter one danfo bus ,hin name name  na Charles Enwere, hin sha see something con share am with hin people for twitter. hin con write for under say "Na the fuel tank of the Bus wey I enter, when i de waka go house, Naija with dem innovation!!!. But last last, If this this blow na to delete people o.

Linda Ikeji get this one

Comments

Popular Posts