Graphic: Woman wey just born, Fulani Herdsmen just burn the woman
Woman wey just born of recent been just get pikin as e be na Fulani Herdsmen bin show for Jama'a and Kaura Local Government Areas for Southern Kaduna con de kill people anyhow as normal. But Fortunately abi unfortunately the pikin con survive the kwanta . Dem talk say na like twenty-two people delete for the kwanta wey shele on these we people area around Sunday and Monday. dem also burn People crib wey dem de chook head stay.



Comments
Post a Comment