E-Money been get money inspired cake + Picsures




Oga for 5 Star Music wey Kcee been de in don join one year to hin age, Kcee now come share pictures for him snapchat of the cake wey dem make for am. i just de wish say the money na real one. you know as ee be na.





Comments