Country people of Bauchi don waka comot say dem wan pray for Oga presido Sai Baba



Country people of Bauchi state for Obodo Naija don waka from dem house, de offer some prayers to our presido,
wey him be like say een don nearly delete for Obodo London wey een waka go for medical Treatment. Dem say make Sai Baba get long life, good health and make hin reign long for Office.




Comments