Gifty don comot from Big Brother and Naija people de happy

Gifty wey been big Brother House mate don be the 4th person wey don waka from the house, but unlike people wey waka before her, our people for Obodo naija de happy say she don comot.
Well gifty just vex Naija people when she yarn say she no sabi Falz and Banky W. and dem talk say her accent de divide anytime she de yarn. anyway she be hairdresser where she for come from for anambra state and she de make the whole thing interesting. Trust Obodo Naija people na, dem gas talk after dem comot Gifty:






Comments
Post a Comment