Skip to main content

Posts

Featured

Efe our very own warri boy don win 25 milla

Our very own waffi person don collobi the 25 million wey dem promise am if hi go win the big brother Naija . The boy don de the house for 77 days and we like am on to say the boy na real G, na always pidgin hin de speak, hin de always talk true. Hin no de live fake life. Nigerians sef con like am cos say na humble person with Humble Background and everyone de like associate himself with am. We go like see wetin hin use the money do, and we for here de wish am luck for everything wey hin do. Hin fight off Bisola, wey Nigerians no go vex if na she win am, Tboss, Mavis, Debbie Rise. Congratulations Mr. Based on Logistics.

Latest posts

Chelsea vs ManU post match

CHELSEA VS MANCHESTER UNITED PREVIEW

The people wey win for the Oscars 2017 Award.

Xenophobic attack ontop our Naija people: Abike Dabiri-Erewa de call African Union make dem show face, South African Hope Affairs chop am raw

18-year-old daughter of Ghanaian politician don kill herself onto say she fail course for school.

Pele pikin de push go cell after dem nab am de do drugs and hin de move money.

When Don Think Say We Don See Everything For This Our Obodo Naija.

Olopa Dem Don Arrest Man wey E be Say hin No de Gree waka.

We Bin Get One Picture Wey One Lecturer See hin Student de Hawk Cake for Street.

Our Bible in Pidgin... Just to make your day